RE: Afritunes Wk#200 Higher By Tems Cover
You are viewing a single comment's thread:
Which side of the country you dey?? Na anthem for this side oo, anywhere you sing am, people dey to back you up lol๐
Thank you my senior oga, I appreciate the comment ๐
You sef follow for the people wey backslide for this music thing small๐, do come back oo, me I don resume ๐
0
0
0.000
0 comments