RE: Afritunes Wk#200 Higher By Tems Cover

You are viewing a single comment's thread:

Wait first... How dis song take be anthem? E be like na different country me I dey oo. Cos I don't even know the song.
๐Ÿ˜…

I love how your caption was written solely with pidgin, I think I'd do that with my posts too.

Las Las, you don motivate me. I need to resume posting again oo. Itaff tay too.

Weldone Senior Woman. More Grace.
โœจโœŒ๐Ÿพ



0
0
0.000
1 comments
avatar

Which side of the country you dey?? Na anthem for this side oo, anywhere you sing am, people dey to back you up lol๐Ÿ˜‚

Thank you my senior oga, I appreciate the comment ๐Ÿ˜Š
You sef follow for the people wey backslide for this music thing small๐Ÿ˜‚, do come back oo, me I don resume ๐Ÿ˜‚

0
0
0.000