RE: Sam's Hangout #75- “ WHAT ARE YOU LISTENING TO?”
You are viewing a single comment's thread:
Hmmm
Boss romance ke
Okay,so you will show up for the wedding be that nah
It's time to finally share your duvet.
Congratulations 👏🎉
0
0
0.000
Never am not sharing make i start today run 🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️
You must share it oo
Na by force oo
No No No
There is no "no" to this.
There is no option.
Do i even have a choice like this
You don't nah
It's already decided.
Ok make i go the edge of third mainland bridge reason life 😂
Come back joor
You won turn your new bride to a widow quickly?
Behave oo
Before community people go change am for you oo
😂😂😂🏃♂️🏃♂️😂😂😂 Na just reason i wan reason na
You dey try community people be that nah
Dem go bounce on you oo
Go reason with goat meat pepper soup for that joint I showed you last week.
Oh you mean that way make i do yaba left go there
Yaba left ke
Community people no like Yaba oo
Comot body.
Just go right,then two turns to your right after the junction.
I don lost already i go wait for you for busstop carry me go there
No wahala
No just near that bridge again oo
Yes ma
Alright
Lmao 🤣🤣
Finish him at once
😂😂😂
😂😂😂 thanks sis i no no say you dey here.
I dey oo
I no fit fall your hand nah
😂😂😂