RE: Sam's Hangout #75- “ WHAT ARE YOU LISTENING TO?”
You are viewing a single comment's thread:
My Go somg on weekends is a cool romance song such as davido, diamond Jimma this new artist is som Awuyewuywe on’t know i think am enchated to that song i love listening to the song every morning and it plays a vital role in my spirit and also some other artist young john it gets me focused
0
0
0.000
Romances? What are you looking for in romance?
I no know ooo it keeps my soul lifted
Hmm ok o
Send me money for porridge am craving it tommorow
Biko avoid romance for now😂
Lol na song 🎧 i dey listen to mama
Love is sweet na 😂
Can't you see @justfavour and @hopestylist ?
What love cannot do... 🤣🤣
Better pikin. 🤭
Issoright .
Me I no see anything o
🤣🤣
Hmm person wey dey married to duvet help me ask him o.
😂 Wahalad
I have asked him
😂😂 and he won't accept he needs a partner.
Hmmm
Boss romance ke
Okay,so you will show up for the wedding be that nah
It's time to finally share your duvet.
Congratulations 👏🎉
Never am not sharing make i start today run 🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️
You must share it oo
Na by force oo
No No No
There is no "no" to this.
There is no option.
Do i even have a choice like this
You don't nah
It's already decided.
Ok make i go the edge of third mainland bridge reason life 😂
Come back joor
You won turn your new bride to a widow quickly?
Behave oo
Before community people go change am for you oo
😂😂😂🏃♂️🏃♂️😂😂😂 Na just reason i wan reason na
You dey try community people be that nah
Dem go bounce on you oo
Go reason with goat meat pepper soup for that joint I showed you last week.
Oh you mean that way make i do yaba left go there
Yaba left ke
Community people no like Yaba oo
Comot body.
Just go right,then two turns to your right after the junction.
I don lost already i go wait for you for busstop carry me go there
No wahala
No just near that bridge again oo
Yes ma
Alright
Lmao 🤣🤣
Finish him at once
😂😂😂
😂😂😂 thanks sis i no no say you dey here.
I dey oo
I no fit fall your hand nah
😂😂😂
Spoiled child 🤣
Interesting you love romance songs. That's cool. This means that you are a lovely person and loves a soft life.
@mathewdaddywah
Yes bro people love soft life but i love soft life more whatever is stress to my body i quickly avoid it
So for your mind now you don convince yourself. 😂😂 En soft life.
Yes ooo i love soft life alot
Okay o enjoy ☺️
Lol what about you
Love song to the core too.
I can't trade it for anything ☺️☺️
Eeeeh nice one
That's right. Life is meant to be enjoyed not be endured. Provided money dey game, soft life is good.
Who no like better thing😊
Yes ooo
Lovely ke
Person wey no gree share duvet
Hahaha. I believe he has his reasons. Just maybe 😊😊😊😊😊
Reasons ke
He doesn't have oo
Are you in his mind. You dey tackle this guy ooo. Seems you know him in person.😀😀😀
I am his PA
We know ourselves
I thought as much. It's cool.
Yes,it is.
So, he can't hide from me