Home
Blog
Explore
NFTs
Login
Sign up
ellizy
32 Followers
93 Following
Lagos Nigeria
Simple and straight forward
Blog
Comments
Replies
Connections
Wallet
@ellizy
0
28 days ago
Oya bring plates I don reach house
@ellizy
0
28 days ago
As I be Muslim so, I no dey go church or asalatu nah house I dey always dey but today different as u dey walimah party. Who wants make I bring rice come raise your hand now
@ellizy
0
29 days ago
Imagine. Nah all of us they commit tomorrow. Who go keep @sam-hangout company like dis
@ellizy
0
29 days ago
Ok I don hear you
@ellizy
0
29 days ago
Dey play
@ellizy
0
29 days ago
No oo I go waka by your self ni
@ellizy
0
29 days ago
U dey go ijesha, me dey go ijanikin. You fit branch if you quick return sha lozzxx
@ellizy
0
29 days ago
I no get owanbe today, na tomorrow be the owanbe wey I get, who go go with me @justfavour @beckyroyal @ozd wetin una dey do today
@ellizy
0
29 days ago
Yes oo tomorrow I get walimoh
Menu
Home
Blog
Explore
NFTs
Trade on Tribaldex
Trade $MUSIC Token
EVM NFTs and Smart Contracts
Launch EVM App
Main Links
Back to Main >
Media Kit
Discord
X