Vibes web3 music competition week 30(sure love by Esther narbe)

Thi s song is an original that is special to me!!!it talks about the love of God and how much he has given up for the love he has for us
I’m sure i’m not the only one on this page

https://fb.watch/xT2tgGHGpg/

LYRICS
Daddy your love sure for me
And I am moving steady
I no fit doubt the sacrifice touch down on calvary’s tree
I no Dey move I no Dey fear
Cause every dare is not a threat
This convenant na round up figure
I no fit get the exit anywhere
This love e sure for me
So I write this piece for you

I’m grateful
I’m the one you have chosen
My fault and shame you don carry
Put am for your body oh daddy

2.see all the things wey you do for me
Walai talai I no send anybody
See all the blessings you’ve showered me
My God and king you don sweep me off my feet now

My God and king na you be my savior
Eternally I’m saved and not forsaken
Men dem fall ten thousand at my right side
But I’m not moved cause I’m already chosen
This love e sure for me
So I write this piece for you

For my beaurryyysss
If you’re yet to hop on vibes kindly click my promotional link to join👇👇👇👇👇👇

https://www.facebook.com/toumoh.njohn/videos/1127132042522730/?vh=e



0
0
0.000
4 comments
avatar

This is beautiful, amazing.
Your singing and guitar skills are very outstanding. The lyrics also has depth. I wish you success in this competition.

0
0
0.000
avatar

Awwnnnn
Thank you so much for your kind words and thank you for watching 🤧🤧🤧💃🏻💃🏻💃🏻

0
0
0.000