Hive Open Mic week 283/ Fireboy ft Asake "Bandana" cover
Hello everyone. It's hive open mic week 283 with an exciting theme which says"Darkness". I'm @marthroyt and I will be doing a song cover by Fireboy ft Asake tittle "Bandana". This particular song really captured my heart ❤️ especially this line that says "Fear nobody, only Jehovah" .Although is not even related to this week theme but I choose to share it anyway. 🤗🙏
I hope you all enjoy the way I sang "Bandana" Just go grab some cookies and listen to it 😀 it makes me super happy.
Thanks for coming around 🙏
Lyrics
Low-key
All of them don dey notice
I'm not joking
All my guys dem, dem know me
Since '06
I've been writin' this story
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
I no dey blow trees
Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
Music chose me
Just know this and know peace (know peace)
I dey lowkey
But, I'm never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly
Na the love wey I see na hin wey give me liver
I be ghetto boy, I be sinner
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far
Usain Bolt, mo d'aleba
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
'Til eternity, I'm on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (awon da?)
Dem go craze, dem go tire
Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")
But, low-key
All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
I'm not joking
All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
Since '06 ('06)
I've been writin' this story (sto-ry)
I no be OG
But, if you ask dem, dem know me
(Giddem)
Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
Fear nobody, only Jehovah
And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2Pac
Midnight walkers, Karashika, ahh
Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
Hmm-mm, comin' (l'Eko)
Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
Wey go foreign (wey go foreign)
Oshey, Mr. Money
Dem never see me comin'
Hmm-mm, comin'
Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money.
Congratulations @marthroyt! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 2750 upvotes.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Thank you 🙏
That's great @marthroyt! We're here to encourage you to achieve your next goals on Hive!
Beautiful entry princess
Keep it up
Thank you so much 😊👍
Wow is wonderful I really enjoy it u are doing well so I really need more effort from that keep moving forward amazing
Wow 😲 I'm glad you did😊
Thank you so much 🙏
U are welcome it was perfect very interesting keep moving forward
What a beautiful title and a wonderful presentation
Thank you so much 🙏
Nice one dear
Una jst get vibes
More grace 🙏
Thank you dr😊🙏
I no reach you na
Nice one dear, U're doing awesomely great. Thanks for sharing
I really appreciate you sir 🙏☺️
Yeah you try keep growing sis
Thank you so much sir 🙏 I will 🤗
That's so nice I love it even without using studio magic
Thank you so much 😊🙏
The aura you carry is just beyond notice
I just love your style
Wow 😲
Thank you so much dr 😊
That so good keep the good works up and I really enjoyed it
Thanks for coming around 🙏
My vibes before ....see as u killed this song ...I just dey here dey dance 🩰
Thanks for sharing with us dear👏👏
Wow 😮 that's serious 😂
I really appreciate 🙏
Wonderful I really enjoyed every beat more grace
Thank you so much 😊
Thank you ma for sharing