Hive Open Mic week 283/ Fireboy ft Asake "Bandana" cover

avatar
(Edited)

‎Hello everyone. It's hive open mic week 283 with an exciting theme which says"Darkness". I'm @marthroyt and I will be doing a song cover by Fireboy ft Asake tittle "Bandana". This particular song really captured my heart ❤️ especially this line that says "Fear nobody, only Jehovah" .Although is not even related to this week theme but I choose to share it anyway. 🤗🙏


‎I hope you all enjoy the way I sang "Bandana" Just go grab some cookies and listen to it 😀 it makes me super happy.

‎Thanks for coming around 🙏



‎ Lyrics


‎Low-key
‎All of them don dey notice
‎I'm not joking
‎All my guys dem, dem know me
‎Since '06
‎I've been writin' this story
‎I no be OG
‎But, if you ask dem, dem know me
‎I no dey blow trees
‎Orin lo nyi mi l'ori (l'o-o-ri)
‎Music chose me
‎Just know this and know peace (know peace)
‎I dey lowkey
‎But, I'm never lonely
‎Sexy ladies
‎Come whine fi me slowly
‎Na the love wey I see na hin wey give me liver
‎I be ghetto boy, I be sinner
‎Fear nobody, only Jehovah
‎And, I thank the Lord, I dey go far
‎Usain Bolt, mo d'aleba
‎Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
‎Bandana lori bi ti 2Pac
‎Midnight walkers, Karashika, ahh
‎Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
‎Hmm-mm, comin' (l'Eko)
‎Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
‎Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
‎Wey go foreign (wey go foreign)
‎Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money)
‎I'm never weak, I never cease (ahn-ahn)
‎'Til eternity, I'm on fire
‎My legacy will not die
‎My family is for life
‎Where dem dey?
‎Who dem be? (awon da?)
‎Dem go craze, dem go tire
‎Dem go say, dem go say (dem go say, dem go say)
‎"Dem no know wetin dey sup" ("dem no know wetin dey sup")
‎But, low-key
‎All of them don dey notice (ahn-ahn-ahn)
‎I'm not joking
‎All my guys dem, dem know me (ahn-ahn, ahn)
‎Since '06 ('06)
‎I've been writin' this story (sto-ry)
‎I no be OG
‎But, if you ask dem, dem know me
‎(Giddem)
‎Na the love wey I see na hin wey give me liver (give me liver)
‎I be ghetto boy, I be sinner (I be ghetto boy, I be sinner)
‎Fear nobody, only Jehovah
‎And, I thank the Lord, I dey go far (I dey go far)
‎Usain Bolt, mo d'aleba (aleba)
‎Shout out s'awon t'emi ninu Shitta
‎Bandana lori bi ti 2Pac
‎Midnight walkers, Karashika, ahh
‎Dem never see me comin' (joor-joor, joor-joor)
‎Hmm-mm, comin' (l'Eko)
‎Mo gbe wan ni "is coming" (ii-yeah-yeah, oh-yoh)
‎Naija boy wey dey go foreign (wey go foreign)
‎Wey go foreign (wey go foreign)
‎Oshey, Mr. Money
‎Dem never see me comin'
‎Hmm-mm, comin'
‎Mo gbe wan ni "is coming" (mo gbe wan ni)
‎Naija boy wey dey go foreign
‎Wey go foreign
‎Oshey, Mr. Money (oshey, Mr. Money.











0
0
0.000
27 comments
avatar

Congratulations @marthroyt! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 2500 upvotes.
Your next target is to reach 2750 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

0
0
0.000
avatar

Wow is wonderful I really enjoy it u are doing well so I really need more effort from that keep moving forward amazing

0
0
0.000
avatar

Wow 😲 I'm glad you did😊
Thank you so much 🙏

0
0
0.000
avatar

U are welcome it was perfect very interesting keep moving forward

0
0
0.000
avatar

Nice one dear
Una jst get vibes
More grace 🙏

0
0
0.000
avatar

Thank you dr😊🙏
I no reach you na

0
0
0.000
avatar

Nice one dear, U're doing awesomely great. Thanks for sharing

0
0
0.000
avatar

I really appreciate you sir 🙏☺️

0
0
0.000
avatar

That's so nice I love it even without using studio magic

0
0
0.000
avatar
(Edited)

The aura you carry is just beyond notice
I just love your style

0
0
0.000
avatar

Wow 😲
Thank you so much dr 😊

0
0
0.000
avatar

That so good keep the good works up and I really enjoyed it

0
0
0.000
avatar

My vibes before ....see as u killed this song ...I just dey here dey dance 🩰
Thanks for sharing with us dear👏👏

0
0
0.000
avatar

Wow 😮 that's serious 😂
I really appreciate 🙏

0
0
0.000
avatar

Wonderful I really enjoyed every beat more grace

0
0
0.000