RE: Vibes Web3 Music Competition wk33|| Disfruto By Carla Morrison || Spanish cover

You are viewing a single comment's thread:

You and @kayor are definitely not telling us the truth cos how una go talk say this one no be una real language?!

This was seamless and so soothing to hear. Omo, una dey sing Sha.

🥹🥹
Make Una gimme small talent naaa. Dear Lord.



0
0
0.000
7 comments
avatar

No be our real language oo 😂😂
Aww thank you☺️
No talk am again , make them no block my Hive account oo.
how boss like you go dey tell apprentice to cut soap😩

0
0
0.000
avatar

Boss? If I be Boss you be Private Jet.
😉

Thank you for sharing your beautiful gift with us. It was indeed an honour to see you in your art.

You're a rare Gem
🫰🏾

0
0
0.000
avatar

Omo na you be the airport oo/ jet 😂
Just try cut small soap for me 🥹
Aww thank you, it's always nice seeing beautiful comments like this on my blog 🤗
Thank you!

0
0
0.000
avatar

Is not only cut soap for you
😅😂

You Sabi no caps, I only state the obvious.
It can only get better Champ.

🫰🏾

0
0
0.000
avatar

Wetin my name dey do for here? @mandrelmykels 😂😂

Abeg oo

0
0
0.000
avatar

No be so you sef dey speak French upandan?

Una dey disguise
🚶

0
0
0.000
avatar

E no get where I wan dey Wey you no go find me😂😂

0
0
0.000