RE: Hive open Mik week 259||song title :you made a way by Travis Greene (cover)
You are viewing a single comment's thread:
How una dey take sabi this guitar 🎸 na 🥺🥺
The way you’re just playing with it is amazing come still join am with voice like the artist himself 😁
You’re amazing sir nice entry
0
0
0.000
😁😁U eh @kannygospel1 omo na learn we dey learn o Gee. Thank you for your nice review I really appreciate
Ya most welcome boss 🫡😁