RE: AFRITTUNES WEEK 75 | A COVER OF 'OGHENE WO RUNO' VIOLIN AND GUITAR @onos-f and @ksam

You are viewing a single comment's thread:

Lol
You guys ehn
Uncle @ksam you are Igbo as @onos-f has said oo🀣🀣🀣

Wonderfully presented. You guys have done well with your voice and the accompaniment πŸ₯°
I enjoyed it. I think I should marry from "Orubho"(dunno how to spell it thoughπŸ˜…πŸ˜…) una go Sabi sing wellaπŸ˜…



0
0
0.000
21 comments
avatar

Shey yaff already wantu divorce me before our marriage start????? πŸ₯²πŸ₯²πŸ₯²πŸ₯²

Thank God you dinno know how to spell it 🀧🀧🀧

0
0
0.000
avatar

🀣🀣🀣🀣🀣
Husband wey no even look for me, talk less of proposing or professing his love for me, how I been want take know say you want marry meπŸ˜…

I fit still marry two husbands sha😁😁

0
0
0.000
avatar

Ahhhhh
She wan start to dey deny me 🀧🀧🀧
After everrrrything πŸ₯²
Oya sorry
Where haff you been? πŸ₯²

0
0
0.000
avatar

πŸ˜…I'm not telling you
Come to the other side and apologize πŸ˜…πŸ™„

0
0
0.000
avatar

Ahhhh
Yaff nor open door to the other side for me 🀧🀧

0
0
0.000
avatar

🀣🀣
Knock and it shall be open unto thee

0
0
0.000
avatar

Ahhh... Knock ke...@ksam no try am o. She is taken by an Urhobo πŸ˜€

0
0
0.000
avatar

I don dey try knock since
You neva gimme place for za oza side πŸ₯²
How I go take reach am

0
0
0.000
avatar

🀣🀣
07051749918
Moi WhatsApp keyπŸ˜…

0
0
0.000
avatar

Two husbands ke??? πŸ˜…πŸ˜…
Make I no talk wetin dey my mind like this

0
0
0.000
avatar

I fit still marry two husband sha

Na expensive joke abi ?

0
0
0.000
avatar

No worry
I no dey share πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

0
0
0.000
avatar

Anyways, what are friends for? There is love in sharing sha. πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

Oh my dear @emyekanem β€πŸ’• I am available. It is spelt URHOBO. But we dey marry plenty wives o. No worry, you will be my first wife πŸ˜‚

0
0
0.000
avatar

Jeeeez😩
Really??
I no dey do again then, I'll remain with @ksam🀣🀣

0
0
0.000
avatar

πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚ πŸ˜‚

0
0
0.000