Afritunes week 171 | far away by dreambig10 (original song)
Hello guys this is my entry for the week and I will be singing a song I wrote ✍️ myself. . . It's all about life of an hustler. I used pidgin my local language for it, hope you like it. .
I love singing a lot. .
So I decided to give it a shot. .
This is my original lyrics. .
>Lyrics
Lately I've been on my mind oh
Locking 24/7 on my hustle.
Money matter don make me focus oh
Say the pressure e too much oh
Where I come from me I nor dey again
Say my eye e don see tpain
All my feelings don fly away
Even tears e don dey away
Money wey I dey find say e never dey
Nah make me dey
Chorus
FarAway away away away away
Money matter don make me far away
FarAway away away away away
Money matter don make me far away
Verse
If I no get money
Tell me wetin I gain
24/7 I DEY ON MY GRIND
All my head dey rotate like Say me I wan craze
Baba God make you bless me oh. .
thank you for listening have a nice day
▶️ 3Speak
Congratulations @dreambig10! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 20 posts.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP