Vibes Web3 Music Competition Week 35 Cover of (My Story) by @bhabilasarah

▶️ Watch on 3Speak


Hello friends of Hive and Vibes Web3 Community members, thanks to all the facilitators of this amazing community @verbal-d and @lurdbutterfly for creating such community to build and encourage musicians.
This is my first entry in hive and vibes and I believe I am welcome and I believe I will enjoy my stay here.
I will be singing a song title {{My Story}} by Neeja.

Lyrics

Yea-a-a-h(yeah)
Lord, You know me
You know my story
Yet You chose me
For your glory
Dem been no notice
Say we no be novice
I want them to know this
Na my God dey run things
Now dem just dey wonder wonder why
How You dey love me love me die
And e be like dream for their eyes
How we dey move dey multiply
Dem just dey wonder wonder why
How You dey love me love me die
And e be like dream for their eyes
How we dey move dey multiply
I'm a success o
I'll never forget o
Before I no get o
Na Jehovah don bless o
Now I thank God o
Wey give me Him grace o
And without delay o
My story e don change o
Lord, You know me
You know my story
Yet You chose me
For your glory
Dem been no notice
Say we no be novice
I want them to know this
Na my God dey run things
Now dem just dey wonder wonder why
How You dey love me love me die
And e be like dream for their eyes
How we dey move dey multiply
Dem just dey wonder wonder why
How You dey love me love me die
And e be like dream for their eyes
As we dey move dey multiply
I'm a success o
I'll never forget o
Before I no get o
Na Jehovah don bless o
Na why I thank God o
Wey give me Him grace o
And without delay o
My story e don change o
Oh-oh-oh-hmm-hmm
Lyrics Source

Video Edited with Capcut


▶️ 3Speak



0
0
0.000
17 comments
avatar

Nice presentation dear. You really made good use of your beautiful voice here. Keep it up

0
0
0.000
avatar

It amazes me to see young once with talent. Keep it up dear

0
0
0.000
avatar

Wow! I grateful for coming around sir and for the words of encouragement

0
0
0.000
avatar

Hello I really liked your presentation congratulations for this hele I wish you luck in the contest.

0
0
0.000
avatar

Congratulations @bhabilasarah! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You received more than 10 upvotes.
Your next target is to reach 50 upvotes.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Check out our last posts:

Our Hive Power Delegations to the May PUM Winners
Feedback from the June Hive Power Up Day
Hive Power Up Month Challenge - May 2025 Winners List
0
0
0.000
avatar

Welcome to hive you did pretty well congratulations a hug for you. Dear

0
0
0.000
avatar

Thank you so much, I am grateful for the warmth welcome 🤗

0
0
0.000
avatar

What a beautiful presentation, keep it up 👍👍

0
0
0.000